[MUSIC] Sparklight Aboyee - Hate

 

 

Nigerian Musical artiste and songwriter, Jagboru Lucky popularly known with his stage name “SPARKLIGHT ABOYEE” releases this new single titled ''HATE'' After his previous hit sound “WORK N PRAY” which was produced by AKWABA.
 
Sparklight Aboyee is an Afro-pop Fusion genre singer from the Delta State, South South Region of Nigeria, and he is set to release his Debut EP Project titled “Seven Star General  EP” Soon and this EP consist of 7 (Seven) solid tracks.
 
Proudly Promoted by Prince Fredoo Perry
 
Enjoy this single titled “HATE” across all digital streaming platforms. STREAM HERE
 
 
 
 
 
Listen below!
 
 
Hate
Vs 1
Hate n criticize
I go still tell you say shoe get size
You can mute n minimize
Cause nor be me go pay for wetin you price
As tears dey for my eyes
How i wan con take see person when dey cry
You dey grand tomatoes but you say pepper enter your eyes
Na person when get money dey do giveaway
So sometimes I just wan stay away
But bad mind dem nor dey know my way
This life intimidation too deyeh
 
Chorus
No matter how good you are the day you no do for dem, dem go talk say bad
No matter how good you are the day you no do for dem, dem go talk say bad
No matter how good you are the day you no do for dem, dem go talk say bad
No matter how good you are the day you no do for dem, the matter dey mad
 
VS 2
I nor fit dance Galala for Rnb
That na wetin I nor sabi
Dem laugh for front talk bad about you back
That is Hypocrisy
Dem left me b4 when I no get money
Now dem wan be padi
Dem been tell me say I nor go fit
Che na you be my God abi?
 
Hate n criticize
I go still tell you say shoe get size
You can mute n minimize
Cause nor be me go pay for wetin you price
As tears dey for my eyes
How i wan con take see person when dey cry
You dey grand tomatoes but you say pepper enter your eyes
 
Chorus
 
Me respect all of me bad amingos when no dey looseguard
Am ah freedom fighter you suppose know say I bad
Some people dey go church but their mind nor clean ohh
I just dey wander say na which kind life be this ohhh
 
Chorus

Post a Comment

0 Comments