MUSIC: Jimmy Paul x Denis Fuhnwi x Daddy P - Testimony

Jimmy Paul x Denis Fuhnwi x Daddy P releases brand new praise dance song titled “Testimony Download & be blessed DOWNLOAD MP3: Jimmy Paul x Denis Fuhnwi x Daddy P - Testimony Chorus: I’m a living testimony Everybody come and shake your body I’m a living testimony Everybody come and shake your body Testimony na life wey I dey live-eh Miracle na life wey I dey live- eh Baba oh You have blessed me again Daddy oh You have blessed me again I’m blessed! I’m blessed! I’m blessed Verse 1: As I dey sing dis song Your favour, blessings follow me As You bless me so na wetin I go give to You Everyday You lift me high You no dey let me down You just dey fight my fight Yes everyday I’m all victorious Everyday na jolly jolly You just dey make me happy happy Everyday na jolly jolly You comot sand-sand for my garri Chorus: Testimony na life wey I dey live-eh Miracle na life wey I dey live- eh Baba oh You have blessed me again Daddy oh You have blessed me again eh I’m blessed! I’m blessed! I’m blessed Verse 2: Spirit for my heart Anointing for my head Plenty money for my hand oh ‘Cos I am blessed Spirit for my heart Anointing for my head oh Plenty money for my hand oh ‘Cos I am blessed (I’m blessed) You no dey see wetin I dey talk-am (‘cos I am blessed, I’m blessed) You no dey feel wetin I dey feel-am (fire) Chorus: Testimony na life wey I dey live-eh Miracle na life wey I dey live- eh Baba oh You have blessed me again Daddy oh You have blessed me again eh I’m blessed! I’m blessed! I’m blessed! (Bridge…) Verse 3: You just dey make me wonder Jesus You change my story I no dey live in worry Jesus don take me higher Higher higher, higher higher, higher higher, higher higher (give me) fire fire, fire fire, fire fire, fire fire (You take me) Higher higher, higher higher, higher higher, higher higher (You give me) fire fire, fire fire, fire fire, fire fire Chorus: Testimony na life wey I dey live-eh (I’m a living testimony, Everybody come and shake your body) Miracle na life wey I dey live- eh (I’m a living testimony, Everybody come and shake your body) Baba oh You have blessed me again, I’m blessed (I’m a living testimony, Everybody come and shake your body) Daddy oh You have blessed me again (I’m a living testimony, Everybody come and shake your body) I’m blessed!
 

Post a Comment

0 Comments