Lyrics: One Shot_ Skinny B







INTRO

Am So Wavy (Gimme one more dance)
Skinny B yeah
It's Donkayyz the jam maker


CHORUS:
baby shey u know am so wavy, I'm so wavy I work hard am not lazy, I'm not lazy Baby I say make u give me one shot o Make i prove my love o I say give me one shot o


VERSE 1.
Bad energy stay far away
But u fit come close u no be all does chenkes Wey dey come 4 doe, bt 4 ur hrt na me come first.
I go wear my black and white, u go wear that ur long dress Straight 2 d altar, be like pastor no vex Shebi.
u know say d boy don be man now Work work work dis ur waist fit bring a man down.
D way u twerk, am charged but my battery dey run down.
All my eyes 4 ur body na e focus I don dey eye u 4 days but u go kizz Daniel.
When we walka pass I swear dem go look us Anytime u dey around me I dey get body tell.
Oh no, shawty go low fun mi ni shot kan, make I follow.
Dis ur body don make me kolo I dey craze 4 ur matter, e be like u no know 



CHORUS:
baby shey u know am so wavy, I'm so wavy
I work hard am not lazy, I'm not lazy
Baby I say make u give me one shot o Make i prove my love o
I say give me one shot o


HOOK


 V2:
baby make u wait first Abeg make u no vex
Shebi all dis forming na pretence No con tell me say we be mere friends.
Shey las las we go dey alright Cause I know say u, u like me Be like rehearsal we go do all night Just like Carpenter for head u dey nack me
CHORUS: X2 OUTRO
 


Post a Comment

0 Comments